Wednesday, 5 June 2013

Ex-Beauty Queen Munachi Abii dares to bare.



A lot of Naija celebs are getting comfortable in their skin as they keep sharing their ''make-up free'' photos.The Former Most Beautiful Girl in Nigeria shared her make-up free photo. cute or not?

10 comments:

  1. Not cute biko.

    ReplyDelete
  2. She's pretty.

    ReplyDelete
  3. Abeg abeg abeg!!! Matilda abeg this kain thing no be news...which one concern us with her face with or without make up? Price of garri no change for market na...

    PS: this one never reach celeb status...her name without the "title" no ring ogene not to talk of bell. Make she go work hard abeg... This naija sef...anybody wey show face for tv don kia kia dey answer celeb...

    ReplyDelete
  4. Abeg abeg abeg!!! Matilda abeg this kain thing no be news...which one concern us with her face with or without make up? Price of garri no change for market na...

    PS: this one never reach celeb status...her name without the "title" no ring ogene not to talk of bell. Make she go work hard abeg... This naija sef...anybody wey show face for tv don kia kia dey answer celeb...

    ReplyDelete
  5. Chris u are very funny,u too don bcm celeb too hahahaaaa

    ReplyDelete
  6. Yes ooo Chris show ya face!lol

    ReplyDelete
  7. C fine geh!tomato jos!mma na ese okwu

    ReplyDelete
  8. Not werking for moi,she shd "dress up"her face pls

    ReplyDelete
  9. Y the top side view?she should have been bold enough to show her full face sans make up so we can have a better look

    ReplyDelete